Monday, 24 March 2014

ITS ABOUT TIME WE STICK IT UP!

  Anything wey no concern u no put mouth or eye for am cus the situation for this we country don pass wetin mere mouth or eye if witness or talk am.
  Look for ur daily puff puff and leave naija situation for baba God hands as e be now, only him fit save us. Me don yarn my own finish,any other thing wey u hear no commot from mouth! Shikena!!!

No comments:

Post a Comment