Saturday, 22 March 2014

Truth that is sweet!

Pikin wey say him mama no go sleep him sef no go sleep!
Leaders wey talk say their masses no go enjoy simple things of life go dey suffer from boko haram till they are wiped out!  Shikena!!!

No comments:

Post a Comment